Happy Weekend Semi-Quarantine People…
Please Take A Walk With Da Bishop…Let’s Go There!!
***TOP 10 MOST CLEANEST CITIES IN AFRICA***
1) KIGALI, RWANDA
2) CAPE TOWN, SOUTH AFRICA
3) TUNIS, TUNISIA
4) PORT LOUIS, MAURITIUS
5) JOHANNESBURG, SOUTH AFRICA
6) NAIROBI, KENYA
7) GABORONE, BOTSWANA
8 ) ACCRA, GHANA
9) DAR ES SALAAM, TANZANIA
10) WINDHOEK, NAMIBIA
My People, Nigeria Dey The List? We Cannot Fit To Qualify At All, Let’s Keep Walking…πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 MOST PEACEFUL COUNTRIES IN AFRICA 2020***
1) MAURITIUS
2) BOTSWANA
3) MALAWI
4) GHANA
5) ZAMBIA
6) SIERRA LEONE
7) TANZANIA
8. MADAGASCAR
9) SENEGAL
10) LIBERIA
Una Dey See Am? Infact No Need To Even Check The List Sef, We Cannot Be There…Oya Face Front And Kontinue This Early Morning Trekking πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 SAFEST COUNTRIES TO VISIT IN AFRICA***
1) RWANDA
2) BOTSWANA
3) MAURITIUS
4) NAMIBIA
5) SEYCHELLES
6) ETHIOPIA
7) MOROCCO
8 ) LESOTHO
9) ZAMBIA
10) KENYA
Wetin Konsine Agbero With Overload? We Never Chop Belleful Nah Safety Come Be Wahala? Kidnappers, Armed Robbers, Ritualists, etc..Are Our Regular Customers, Abeg Keep Wakaring With Me..πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
**TOP 10 MOST DEVELOPED COUNTRIES IN AFRICA**
1) SEYCHELLES
2) MAURITIUS
3) ALGERIA
4) TUNISIA
5) BOTSWANA
6) LIBYA
7) GABON
8 ) SOUTH AFRICA
9) EGYPT
10) MOROCCO
Nigerians How Market? Where Is The Development Allocated Funds? Snake Don Chop Am? Or Una Don Wire The Money Go Offshore Bank Akant? Awah Name Cannot Dey The List, So Keep Stepping With Da BishopπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 AFRICAN COUNTRIES WITH THE BEST EDUCATIONAL SYSTEM***
1) SEYCHELLES
2) TUNISIA
3) MAURITIUS
4) SOUTH AFRICA
5) ALGERIA
6) BOTSWANA
7) KENYA
8 CAPE VERDE
9) EGYPT
10) NAMIBIA
Good Education For Naija? How? Wetin Konsine Jubril With Sound Education When Miyetti Allah Cow Breeders Are #1 Priority? Abeg Keep On Jugging With Da Bishop πββοΈπββοΈπββοΈπββοΈπββοΈπββοΈπββοΈ
***TOP 10 MOST VALUABLE CURRENCY IN AFRICA***
1) LIBYAN DINAR
2) TUNISIA DINAR
3) GHANAIAN CEDI
4) MOROCCAN DIHAM
5) BOTSWANA PULA
6) ZAMBIA KWACHA
7) SEYCHELLES Sechellois Rupee
8) SOUTH AFRICAN RAND
9) ERITTEAN NAKFA
10) EGYPTIAN POUND
Are You Still With Me? Una See Naira For The List? No Mind Them, They Are Just Jelouxing Us Bcus They Know We Are The Giant Of Africa, They Don’t Want To Put Awah Name There, But Anyways, We Are Too Big For That Small List Sef, Nansense & Naira Mali Currency!!!! Abeg Make We Waka Fast Fast Dey Go……πββοΈπββοΈπββοΈπββοΈπββοΈ
***TOP 10 MOST TECHNOLOGICALLY ADVANCED COUNTRIES IN AFRICA***
1) SOUTH AFRICA
2) TUNISIA
3) MOROCCO
4) KENYA
5) MAURITIUS
6) EGYPT
7) BOTSWANA
8 ) RWANDA
9) UGANDA
10) GHANA
Nanasense!!!!…We Don’t Even Have Electricity For 24hrs Uninterrupted, So Tell Me, Nah Wetin We Go Use Research The Technology? Or You Want Make We Use “I Better Pass My Neighbor Generator” To Power 5G? Even The 5G Sef, Conspiracy Theorist Pipo Yaf Scattered The Matter Finish. Therefore, We Cannot Dey The List Lailai….Abeg Make We Dey Go Before 5G Pastor Slap Person…πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 RICHEST AFRICAN COUNTRIES WITH GDP PER CAPITAL 2020***
1) EQUATORIAL GUINEA
2) SEYCHELLES
3) MAURITIUS
4) GABON
5) BOTSWANA
6) ALGERIA
7) SOUTH AFRICA
8 ) EGYPT
9) TUNISIA
10) NAMIBIA
Una See π³π¬ Near Dia? Even Angel Michael Dey Pity Us Because Nah Only N30 Taaaasannd Naira Per Month Be Awah Salary (Less Than $100 For The Entire Month). Abeg, Let’s Kontinue This Waka..πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 RICHEST AFRICAN COUNTRIES 2020***
1) NIGERIA
2) SOUTH AFRICA
3) EGYPT
4) ALGERIA
5) MOROCCO
6) KENYA
7) ANGOLA
8 ) ETHIOPIA
9) GHANA
10) TANZANIA
Korrect Guy!!!! Now You’re Talking π…Awah Politicians Are Loaded, They Are The Highest Paid Govt. Officials In The World, Awah G.Os & Mega Pastors Are Loaded Too, Their Names Are In Forbes Magazine As Richest Clergies. Infact, We Have Capitalists Too In The Likes Of Dangote, Otedola, etc.. So Who Is Saying We Are Not Rich? No Mind Dem, We Are All Rich People In Nigeria π….Let’s Keep Walking πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 AFRICAN COUNTRIES WITH LARGEST CHRISTIAN POPULATION***
1) NIGERIA
2) ETHIOPIA
3) DR CONGO
4) SOUTH AFRICA
5) KENYA
6) TANZANIA
7) UGANDA
8)! ANGOLA
9) GHANA
10) CAMEROUN
Jah-Jehovah Emmanuel!!!! We Top The List & Ayam Very Excited, This Is Exactly What Ayaf Been Waiting To Hear Since π…Even God In Heaven Is Very Happy For Us As The #1 Most Populous Christian Nation In Africa. Abeg Clap For Us Well Well, E Easy???..But Let’s Keep Wakaring We’re Almost ThereπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
***TOP 10 MOST DANGEROUS & HIGHEST CRIME RATE COUNTRIES IN AFRICA***
1) SOMALIA
2) SOUTH SUDAN
3) CENTRAL AFRICAN REPUBLIC
4) LIBYA
5) DR CONGO
6) SUDAN
7) SOUTH AFRICA
8) NIGERIA
9) MALI
10) ZIMBABWE
Wait, Wait, Wait!! This One Weak Me oooo…So After God Have Finish Clapping For Us As The Most Populous Christian Nation In Africa, You Mean This People Still Went Ahead To List Us Amongst The Top 10 Highest Crime Countries?
Blood of Jizooosssss πββοΈπββοΈπββοΈ…Who Ever Compiled This List Will Not Make Heaven oo Unless He Removed Nigeria’s Name From This Criminal List, If Not…Hell π₯π₯π₯π₯π₯ Straight!!
Now, Da Bishop Is Very Tired Of Wakaring, I Cannot Come & Go & Kill Myself, Lemme Go Rest On The Other Side Of The Mountain As I Watch The Commentators From Afar.
Tankiu
Blessings & β€ To You
Like Our Story ? Donate to Support Us, Click Here
You want to share a story with us? Do you want to advertise with us? Do you need publicity/live coverage for product, service, or event? Contact us on WhatsApp +16477721660 or email Adebaconnector@gmail.com